[Lyrics]Humble Jay ft Yungee HeartRobber

[Intro]
Fynze
Rama in the building

[Hook]
Am singing wat u wanting
Give me love no they forming
Swear u do me many bad thing
Come go low for fynze

[Verse 1]
My omalicha,my anyanwu ututu [Rep..]Cheee my anyanwu ututu
Asa ibulu my nurse nsi gi duo mu ntutu[Rep..]ah baby bia duo mu ntutu Lee

One plus one okwa you and I,
My love for you toro ogo Ka river Nile,
Asa rapu ndi asili a you know say dem dey lie,
For your matter self I fit woka for every mile,
Nwa for my heart sef you know say you’re the pillar,
When I feel pains sef you know say you’re the killer,
I doubt I ya ibia anyi etia na your villa,
Other men DI fake mana so so mu bu the realer,
Nwa fa na eme Thanksgiving nga edu gi ga harvest,fa
Fa na E feel na fa DI bad mana mua bu baddest,
Ne Ka isi a shine a shine Ka itelu cotest.
Among all the babe I don see na you be the cutest.

[chorus]
Every day I be calling u
I be hustling say make I see u through
U no that me wanting u
Omalicha but u snubbing me
Show me your kokose
Gbakalamma odo ke ebe ino
Make I know
I say come show me love
U say if no mulla is a damn loving
Heart robber(heart robber)
U steal mine pass
Robber
Upon I go gaa for ur matter
U come leave me no wahala
Heart robber(heart robber)
U steal mine pass robber
Upon I go gaa for ur matter
U come leave me no wahala

[Verse 2]

Baby na you be my heart Robber,
I swear to God na you be my own lover,
When tinz get tof mua sef get toffer
See mua sef get toffer,
Na you be my life,
You go be my wife,
Oji yam jide knife for you am alive,
My moon in the night
For you I go fight
Many girls full around,na u be my height,
Asa wen I call you biko biko tuo down,
Bby wine am for me,I wanna feel the sound,
Bby girl biko come around,
Many girl full around but I need you to come around,
Na me wey dey call
Common let us ball
Egom na eto eto omo I no dey fall
See baby girl omo I no dey fall
I mean ehh omo I no dey fall ehh

[Chorus]
Every day I be calling u
I be hustling say make I see u through
U no that me wanting u
Omalicha but u snubbing me
Show me your kokose
Gbakalamma odo ke ebe ino
Make I know
I say come show me love
U say if no mulla is a damn loving
Heart robber(heart robber)
U steal mine pass
Robber
Upon I go gaa for ur matter
U come leave me no wahala
Heart robber(heart robber)
U steal mine pass robber
Upon I go gaa for ur matter
U come leave me no wahala

[Hook]

Am singing wat u wanting
Give me love no they forming
Swear u do me many bad thing
Come go low for fynze

Gbakalamma odo
Sogulemma odo
If I be your bobo
We go chop d konko

[Chorus]
Every day I be calling u
I be hustling say make I see u through
U no that me wanting u
Omalicha but u snubbing me
Show me your kokose
Gbakalamma odo ke ebe ino
Make I know
I say come show me love
U say if no mulla is a damn loving
Heart robber(heart robber)
U steal mine pass
Robber
Upon I go gaa for ur matter
U come leave me no wahala
Heart robber(heart robber)
U steal mine pass robber
Upon I go gaa for ur matter
U come leave me no wahala

It’s D-J P-JAY Joeken the craze mixer

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*