[Verse 1 – Adekunle Gold]
Them no born me with silver spoon
My beginning rough oh darling
I no enjoy my…life, like other children at all
I grow up myself oh, I hustle tire oh
Person wey get ambition ooh, no they wait for manna ooh
[Chorus – Adekunle Gold]
Wuruwuru to the answer oh (Wuruwuru to the answer oh)
Magomago no be the way (wayo no be the answer)
Stop wasting your time o, no play with your future
All man for himself oh, no shortcut oh, abeg oh oh abeg
Brother abeg, mama jale oh (ma jale oh)
oh abeg oh oh abeg, sister abeg no shortcut ooh (no shortcut oh) abeg
[Verse 2 – Adekunle Gold]
You sit down for house oh, dey beg, beg for money
Pablo Alakori, padi jawo fine bara
No dey rush oh lolo, somethings they take time oh
To be a man ooh, my brother oh ko easy
[Chorus – Adekunle Gold]
Wuruwuru to the answer oh (Wuruwuru to the answer oh)
Magomago no be the way (wayo no be the answer)
Stop wasting your time o, no play with your future
All man for himself oh, no shortcut oh, abeg oh oh abeg
Brother abeg, mama jale oh (ma jale oh)
oh abeg oh oh abeg, sister abeg no shortcut oh (no shortcut oh) abeg
[Verse 3 – Adekunle Gold]
Ire je o si ninu photo, ohun ose lo ma gba
You no do anything but you want to hammer
I sorry for you, I’m sorry for you my brother oh
No play yourself oh, time dey run oh away
[Chorus – Adekunle Gold]
Wuruwuru to the answer oh (Wuruwuru to the answer oh)
Magomago no be the way (wayo no be the answer)
Stop wasting your time o, no play with your future
All man for himself oh, no shortcut oh, abeg oh oh abeg
Brother abeg, mama jale oh (ma jale oh)
oh abeg oh oh abeg, sister abeg, no shortcut oh (no shortcut oh) abeg
[Outro – Adekunle Gold]
Oh na na na na, abeg oh
Adekunle Gold you know oh
Abeg, oh oh abeg
Paraparapa
Abeg
Paraparapa
oh oh abeg
Be the first to comment